Your way to Freedom - Pidgin

Defamation is the reason why we borrow to repay,, but guess what? that's also the only way to freedom,

Defamation na di main reason why we dey borrow to pay, and e dey keep us enta one kain circle of debt wey no go finish with these loan sharks. But you know wetin? Na dat same defamation fit na im go bring our freedom. Once dem don defame you, you don escape from the debt wahala. 

Yes, dem go still dey call you, but di worst don already happun. If dem do proper defamation, e go pass just WhatsApp and your contacts. Dem go carry di tori enta media and newspaper, for dis kain case, you fit carry dem go court if you get evidence. But dis people dey stuck with only WhatsApp and your contacts, dem no fit report you for television, radio or newspaper because dem be fraudsters. My guy, shine your eye well-well, make you wise.




Join our Facebook Group



(1) Comments
  • User loan Review

    They lead me to loan circle. Now I am trying to break the circle, I borrow from many apps in which all the money and my savings goes to them. Now I have no money to repay them back, and they are calling minute after minutes

    • 4/18/2024
Write a comment

Related Testimonies

How I broke free from the claws 35 loan apps
How I broke free from the claws 35 loan apps - Loan Shark Review
3,552
   
0
Practical steps to be free from Loan Shark Apps
Practical steps to be free from Loan Shark Apps - Loan Shark Review
1,661
   
0
This website and Say no to Sokoloan Facebook group are God sent to me
This website and Say no to Sokoloan Facebook group are God sent to me - Loan Shark Review
1,216
   
0
Stages to pass through before you'll finally know the truth about Loan Sharks
Stages to pass through before you'll finally know the truth about Loan Sharks - Loan Shark Review
1,230
   
0